Lyric excerpt: Ozeba by Rema
London (London)
Another banger (banger)
All of my guys them dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (arrg-arrg)
Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come, come)
How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am
Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (grr)